13/06/2026
PUBLIC SERVICE ANNOUNCEMENT
I beg, anybody wey get contact with Otakpere Anthony, make una help check on am. The way the guy dey behave lately no dey normal at all. E no get respect for people, including him own family.
To the family of Otakwe Anthony, I beg make una try talk to am and find out wetin dey happen. If there is any issue, make una handle am before e turn into something bigger.
This message na just to create awareness and encourage the family to look into the matter.