Mummy Ben Fashion World

Mummy Ben Fashion World Mummy Ben fashion world is here to entatain you all with different content 🥰💃 we do some makeup totoria and other entertainment ���
(2)

26/08/2026

Mummy G.O of good life 👌👌💯
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣ok make una ask me why I con dey laugh 🤣🤣make i laugh shall 🤣🤣at least dem nor dey pay money to laugh 😃 my lovers abi nor be so 😆 🤣
Una good night 😴 make I go sleep 😴 🤣


goodnoghteveryone

26/08/2026

Yummy yummy 😋
Outing with fam ❤️



26/08/2026

My first time trying this 👌🤣omo my mummy wan use hyping f!nish me 🤣🤣🤣🤣 watch and see mummy G.O ooooo doings 🤣🤣my amazing lover’s 👏 I love you all ❤️❤️🤣my mummy too funny I sw€ar🤣🤣🤣


26/08/2026

Our iyenogie birthday 🎂 🥳 enjoyment 😉 💖 for geletarial after we don first enjoy goat meat suya for house before 👌🤣🤣we con go use some ice cream 🍦 and grinata take step down on Sunday evening 😀 clock ittt👌🤣🤣( part 1) we had fun 😁



25/08/2026

After I eat this yummy 😋 food finish this evening 😋 I go baf enter my bed dey press my phone 📱 😄🤣 I nor f!t shout
Joor 🤣🤣🤣🤣 my lovers hope una don eat 💯😄


25/08/2026

Make una hear my mummy baby name 🤣🤣🤣🤣


25/08/2026

My Sugar daddy say na enjoyment we go enjoy for acqua Park 🤣🤣🤣🤣


25/08/2026

Na wetin make me nor dey too buy plenty ripe plantain for house be dis ooooo😃
My lovers ♥️ join me as I prepare lunch for my family 👌


yummy

25/08/2026

Always be greatful for life 🙏
Na waooooo😙🤔🤔


24/08/2026

Mummy G.O and enjoyment 😉
Clock itttt😃


Indirizzo

20144, Milano
Milan
20144

Sito Web

Notifiche

Lasciando la tua email puoi essere il primo a sapere quando Mummy Ben Fashion World pubblica notizie e promozioni. Il tuo indirizzo email non verrà utilizzato per nessun altro scopo e potrai annullare l'iscrizione in qualsiasi momento.

Scelte rapide

Condividi