04/09/2026
Some of una get this mindset say anything wey get the word THRIFT, AKA OKIRIKA, attached to am must be sold at a price second to none. 😂
Unfortunately for you, na this same mindset dey make you buy that one wey you no go fit wear comot. 🤣
You never see anything! Shebi na cheap articles you dey find? Why you come dey complain? 😂😂