Mummy JOSH UK Clothing

Mummy JOSH UK Clothing we sell different kind of London bales

20/08/2026

My sisters daughter is getting married in ikare akoko ondo state . Ikare customers hope I will see you guys 👦 ❤️ 😘 it's gona be a royal wedding
You are all invited

Dem still dey sca.m una ??   07061121683 Is both my opay and my watsap line Haba this place is for my bussiness post and...
20/08/2026

Dem still dey sca.m una ??
07061121683
Is both my opay and my watsap line
Haba this place is for my bussiness post and pls don't come looking for pictures everything u need is here .

You dey dull yourself children mix 250k is selling out like madt
19/08/2026

You dey dull yourself children mix 250k is selling out like madt

Chiffon top
19/08/2026

Chiffon top

We are active 💯 waybil.250k children mix
19/08/2026

We are active 💯 waybil.250k children mix

19/08/2026

Stop coming to reception for men mix it's finished ✅️ I will post ladies mix soon

16/08/2026

Ladies dress

16/08/2026

Una ear men mix you are all are saying mummy josh for real oooo this bale no dey Nigerian market🤣🤣🤣🤣🤣my ladies mix runs new wears never wear before tags and linon full am my ladies mix will start selling Monday. Thank u

16/08/2026

Thank u oooo even on Sunday men mix dey go 😅

16/08/2026

Chai my customers go cry as the bale Don dey finish like this 🤩🤩🤩 even me self go miss men mix the bale I single handedly push fly and stress my self just to see this bale 😅😅😅 I dey take risk ooooo

Address

Akala Express
Ibadan Outlying
200001

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Mummy JOSH UK Clothing posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share